This song was written for all the super women out there, taking care of their man.
Kpomsaka
Hmm hmm hmmmm
The love I get for you baby no be lie oo
If them drop you and cash na you I go choose oo
Give me the love I no go bobo you oo
All I need right now nwa is your heart oo
The love I get for you baby no be lie oo
If them drop you and cash na you I go choose oo
Give me the love I no go bobo you oo
All I need right now nwa is your heart oo
See you sweet me go follow you
Give me the love I no go boo you
I go spend on you one or two
Baby come close make sample you
The love I get for you will never die
As you give love me I wan fly
If you leave me na suicide
If you just go me I go kpai
See that love portion wey you give me make I chop oo
If care isn't taken me go have some more oo
Say I go love you forever more oo
Anything you tell me I go con
She be my superwoman
She be my special woman
She be my superwoman
She be my special woman
She sabi cook oo
She sabi whyne oo
She sabi hmm hmm hmm
She sabi cook oo
She sabi whyne oo
She sabi hmm hmm hmm
You dey rule my heart like Obama
You dey bomb my heart like Osama
You're dealing with the playmaker
I shall give you some vibes to remember
You dey rule my heart like Obama
You dey bomb my heart like Osama
You're dealing with the playmaker
I shall give you some vibes to remember
Girl I no go make you vex oo
Anything you want say I go do oo
Say I go love you forever more oo
Shey na you know say I want you oo
I go take you to Atlantis
I go give you my everything
Cause you be my woman my everything
Come make you be my wifey
The love I get for you baby no be lie oo
If them drop you and cash na you I go choose oo
Give me the love I no go bobo you oo
All I need right now nwa is your heart oo
She be my superwoman
She be my special woman
She be my superwoman
She be my special woman
She sabi cook oo
She sabi whyne oo
She sabi hmm hmm hmm
She sabi cook oo
She sabi whyne oo
She sabi hmm hmm hmm
She be my superwoman
She be my special woman
She be my superwoman
She be my special woman
She sabi cook oo
She sabi whyne oo
She sabi hmm hmm hmm
She sabi cook oo
She sabi whyne oo
She sabi hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm
Cook oo, whyne oo
Hmm hmm hmm
Nhận quyền truy cập vào âm nhạc, danh sách phát và tài khoản của bạn
Nhận quyền truy cập vào âm nhạc, danh sách phát và tài khoản của bạn
Are you sure you want to delete this podcast?
Are you sure you want to delete this episode?
Bạn có chắc chắn muốn xóa bản nhạc này không?
bạn có chắc là bạn muốn xoá bình luận này không?
bạn có chắc là bạn muốn xoá bình luận này không?
Bạn có chắc chắn muốn xóa bài viết này?
Để tiếp tục nghe bản nhạc này, bạn cần mua bài hát.
Bản nhạc này giới hạn độ tuổi người xem dưới 18 tuổi, Tạo một tài khoản hoặc đăng nhập để xác nhận tuổi của bạn.
4796824372433055
Account number / IBANAntoian Kordiyal
Account nameTGBATRISXXX
Routing codeUnited States
CountryTải lên biên nhận
Bạn có chắc chắn muốn mua vé không?