Kpomsaka Hmm hmm hmmmm The love I get for you baby no be lie oo If them drop you and cash na you I go choose oo Give me the love I no go bobo you oo All I need right now nwa is your heart oo The love I get for you baby no be lie oo If them drop you and cash na you I go choose oo Give me the love I no go bobo you oo All I need right now nwa is your heart oo See you sweet me go follow you Give me the love I no go boo you I go spend on you one or two Baby come close make sample you The love I get for you will never die As you give love me I wan fly If you leave me na suicide If you just go me I go kpai See that love portion wey you give me make I chop oo If care isn't taken me go have some more oo Say I go love you forever more oo Anything you tell me I go con She be my superwoman She be my special woman She be my superwoman She be my special woman She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm You dey rule my heart like Obama You dey bomb my heart like Osama You're dealing with the playmaker I shall give you some vibes to remember You dey rule my heart like Obama You dey bomb my heart like Osama You're dealing with the playmaker I shall give you some vibes to remember Girl I no go make you vex oo Anything you want say I go do oo Say I go love you forever more oo Shey na you know say I want you oo I go take you to Atlantis I go give you my everything Cause you be my woman my everything Come make you be my wifey The love I get for you baby no be lie oo If them drop you and cash na you I go choose oo Give me the love I no go bobo you oo All I need right now nwa is your heart oo She be my superwoman She be my special woman She be my superwoman She be my special woman She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm She be my superwoman She be my special woman She be my superwoman She be my special woman She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm Hmm hmm hmm Cook oo, whyne oo Hmm hmm hmm
이 트랙은 18세 미만의 시청자에게 연령 제한이 있습니다., 계정을 만들거나 로그인하여 나이를 확인하세요.
DMCA 게시 중단 알림 만들기
댓글 보고서가 성공적으로 삭제되었습니다.
댓글 신고
댓글 보고서가 성공적으로 삭제되었습니다.
의견을 신고합니다.
추적 보고서가 성공적으로 삭제되었습니다.
보고 트랙.
추적 보고서가 성공적으로 삭제되었습니다.
트랙을 검토합니다.
은행 송금
Garanti Bank
4796824372433055
Account number / IBAN
Antoian Kordiyal
Account name
TGBATRISXXX
Routing code
United States
Country
In order to confirm the bank transfer, you will need to upload a receipt or take a screenshot of your transfer within 1 day from your payment date. If a bank transfer is made but no receipt is uploaded within this period, your order will be cancelled. We will verify and confirm your receipt within 3 working days from the date you upload it.